Lyrics : Zoro – Otu (Onitsha State of Mind)
Thursday, 7 August 2014
Intro
They know ma name already. Z, zoro Z Z swagbag.
he,yea,u know ma name already. Z,Zoro call me swagbag
Ebe obuna m n’eje ife olum n’adim n’ukwu.
Ikoo tuu m weputia nlejigodigi ukwu.
Juo ese ife nmelu mazi na adazi nnukwu
Then icheckia ya irecheckia before Icho mu okwu maka
Chorus
otu Adi Asi ndo,otu Adi ekpe udo
Ife melu charles ji solu udo juo ese
Otu Adi Asi ndo mba anyi Adi ekpe udo
Icho isuu? bia welu aka odo na umu ase
My guys na main man otu ona asi ndo
Mba nwanne otu ada asi ndo
Umu otu no na 042 otu ona asi ndo
Eeh eeh nwanne otu ada asi ndo
Umu asa julu onitsha Biko otu okana asi ndo
Mba oooo nwanne otu Ada Asi ndo
Obi apayiwaa chee na otu kana asi ndo
O maro na asi ndo ebido n’isi
Verse 1
Wah di do onicha ado n’idu ur boi’s comin through
Onitshalize errytan I do munwa aburo jew
Na azu ezechima kam galu skul been keepin e kul
If u ain’t talkin money ife e na ako bu cock n bull Awka road by texaco Iga afu ebe ana ele oloma Gbadataba striaght o my street o osuma
My homebois ada achi onwero onye Iga afu eze ya
N umu nwa bucha dachii mana nke obuna ifulu na ezia
Anyi Adi eme ife ndi mpi anya so nwanne gbado anya
Maka onye wuyalie okwa aja nya mulu anya Asikwana anyi awawa e Biko na awa awa
Maka iwe anyi dika efele nkuwa ona awa awa Now we makin dollar bills,erryday
Ka anyi Je gbalisie dollyhills pepper dey
Spend one mili on a meal cuz we cuttin deal Makin hits like we own a grill “babe”
Verse 2
Eeh nwa ife n’eme na upper iweka
Nni oka na ofe ogbono nma nwanneka
Eh see ma imuro anya na upper iweka
Okwa eticha yi ikwuo asiyi nekwa onye nkea Imana men no na awka road,men julu omaba Men ka ji okada agbada awada ka agaba
Owolabi na junction na a function na new parts Men kana e conja na ochanja nekwa sars
Men no na nkpor umu nwa julu fegge Elozokwana na o fanzy papaya guru shege
Ahec 3 no na 33 n u know d koko
Ojoko nwa ovoko kana evuhari okporoko na okpoko
Bois no na ime ogbe,bois kana ele egbe
Mgbe chiedu oboli gu na ogboli ona ata mgbe Umu julu old road ufodu pasa woliwo
Gra,housin umu asa pipilo
Verse 3
Nekwanu moses muna ya no sekocha st moritz
D next day nfuia ka ona anata olili na st mary’s
My fone bu nwe ika,onye lesia mua bu oseka
D fone nwe kpachaa iligonum oseka
Mana agam eje ga alu d fone na emeka Offor plaza
Nga eji nata umu nwa number makana tata bu bazaar
Rip deri,rip chiejina
Ur boi’s na akunite odi Nnoo ka o chi ejina
Anyi hijacki lorry bulie banyi Nkisi aroli
Ebe ufodu no na uno onwu na enweonwu na enwe onwu
O ngosi gi two pa b4 itinye anyi n’akpa
Wefutie diokpa akokwanalumu jankpa
By dis tyme ka ino na agayali na ugwunabankpa Okwu n’uka no kwalu onwie ibulu onwe gi bia na akpia mkpa
rapu ile yi aka si fa gbuolum azu na mamas
kpali kene ego a once boi na ego enwero manners
Outro
Eeh chukwu Gozie akwaeke
Wachi lebe dolmer na headbridge
Ejision onye import,udoji onye politics
Doncha sewaba na onweedi ife n’eme
Eeh jstunt onye beat,bright sebe photo,
nana mpadi nga clipper,nnaemeka kpuba isi Ezinne dakuba na onwedi ife n’eme sef
Koko,eeh dblack ,wedaman
Ebuka banyi kpube micky mouse N.w.a,
by ndi obodo
Nwa chebiliziemu na shawarma ka kukpolia onweedi ife n’eme ighotago
Lyrics : 2Face – Jeje
Eey
Ok naa
Unto the matter
Everything wey we do…
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje , Na Jeje
[Chorus]
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
[Verse 1]
I get Money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to ***
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am Jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If you’re feeling what am feeling
Every with the feeling Yeah
Arise and Shine
I say One time for your money
Two time for your mind
If you’re feeling what am feeling
Continue do your thing-ing Yeah
Arise and Shine
[Chorus]
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
[Verse 2]
Ok now
Na wetin them go want make i do the show them sell
No craze now
Make I enter the place
Make I start to dey spoil ground
If I start e no go finish
E no finish
E no finish
I swear now
I swear now… Hehe
I see you
You see me too
Na different different things we come here to do
Some be Lawyer
Some na doctor too
Some na Minister
Some na Labourer too
And so…
And so what
Anything you do make u do am well
Vulcanizer- Vulcanize well
Senator- Senate am well
Do your best make you no kill urself
Live your life make you leave me rest
Cause there’s nothing wey you wan prove
Hey! Hey!
[Chorus]
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
[Verse 3]
Yee
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start?
Abi make i wear my Pon and Sapron things
They be that
From Festac
Oju Elegba cruising
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk wetin them wan talk
[Hook]
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey!
Anyhow e be
Anyhow e be!
You go like to
Understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi anya
[Chorus]
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
They for don bring am
The motor dey fly
Them for don do am
They say Superman dey
We for don see am
If to say we visit devil
One time we for kpai am!
[Hook]
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey!
Anyhow e be
Anyhow e be!
You go like to
Understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi anya
Instrumental : Sym 19 - Today na Today + Fine Baby Girl Ft. Bracket
Today na Today
Instrumental : Nonny D - Your Photo Ft. Wizboyy + Sade Ft Solidstar
Exclusive Two Instrumentals from Nonny D Ft Wizboyy Titled Your Photo and Sade Ft Solidstar
Your PhotoFt. Wizboyy
Your PhotoFt. Wizboyy
Lyrics Skales - Shake Body
Saturday, 2 August 2014
Jay Pizzle production
Hey hey
Hey
Issokay, ah
Hey hey
Chorus:
Oya shake body
Oya move body
Make you ring alarm o
Oya shake body
Ah ah
Verse 1:
Them girls just dey feel me now
Cause i get money them dey feel me now ah
Back then they do me anyhow
I don get money they wanna get down
Them wan hold me for ransom
Cause am young and am rich and am handsome
Them wan know where I come from
I dey run things from lagos to london
Sub Chorus:
Ah, All the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
I say all the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
Them hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Them wan hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Chorus:
Oya shake body
Oya move body
Make you ring alarm o
Oya shake body
Ah ah
Verse 2:
Ah, Kupe dekale ma
Saga sige
Aki libre
Faro de ma
Dekale (2ce)
Krikata (8ce) pon pon
Somunto (2ce)
Kalopere (3ce)
Sub Chorus:
Ah, All the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
I say all the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
Them hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Them wan hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Chorus:
Oya shake body
Oya move body
Make you ring alarm o
Oya shake body
Ah ah
Verse 3:
Na designer I wear now
I dey take all the girls unaware now
Ah, Am the man of the year now
And my music dey blow everywhere now
Ah, all the way from KD
The Whole world now just dey hear me
Ah, haters just fear me
And nobody fit double dare me
Haba
Sub Chorus:
All the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
I say all the blessings and love I dey see just dey make me dey shout halleluyah hey
Them hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Them wan hold me for ransom
Cause I'm young and I'm rich and I'm handsome
Chorus:
Oya shake body
Oya move body
Make you ring alarm o
Oya shake body
Ah ah
ke Kupe kupe dekale ma
Dekale mu
Krikata krikata
Faroke
Ekili bre, ekili ekili ekili bre
Faroke, ah ah
Chorus:
Oya shake body
Oya move body
Make you ring alarm o
Oya shake body
Ah ah
Lyrics: Iyanya — Mr Oreo
CHORUS:
Shawty say she no come for the money o
She come for the body o
Her friends and Gs are the story o
The man is sweet like a Oreo
Oreo o, oreo o
Oreo, oreo, oreo
VERSE 1:
Yea yea yea
I know you want to be my baby
(My baby)
Ooh let that that
I want to be the one to drive you crazy
(Drive you crazy)
Come back, come back, come back
Come back to me
And let me make your head swell
I got what you need
I got what you need girl
You go gaga when you log on to this
Because I’m one of a kind
You no go understand
(She dey feel my vibes and she tell me say)
CHORUS:
Shawty say she no come for the money o
She come for the body o
Her friends and Gs are the story o
The man is sweet like a Oreo
Oreo o, oreo o
Oreo, oreo, oreo
VERSE 2:
She say a long saw
The big saw, make me dance some reggae and calypso
Inna the room so, see my hips o
Take it easy boy, sharp on this
She say a long saw
The big saw, make me dance some reggae and calypso
Inna the room so, see my hips o
Take it easy boy, sharp on this
Come back, come back, come back
Come back to me
And let me make your head swell
I got what you need
I got what you need girl
You go gaga when you log on to this
Because I’m one of a kind
You no go understand
(I want you to be my man)
CHORUS:
Shawty say she no come for the money o
She come for the body o
Her friends and Gs are the story o
The man is sweet like a Oreo
Oreo o, oreo o
Oreo, oreo, oreo
VERSE 3:
To the matter, to the matter
I wanna love you now
To the matter, to the matter
I wanna love you down
To the matter, to the matter
I get you take it down
I’ll take you round the world
I’ll take you to my town
To the matter, to the matter
I wanna love you now
To the matter, to the matter
I wanna love you down
To the matter, to the matter
I get you take it down
She dey feel my vibes and she tell me say
CHORUS:
Shawty say she no come for the money o
She come for the body o
Her friends and Gs are the story o
The man is sweet like a Oreo
Oreo o, oreo o
Oreo, oreo, oreo
OUTRO:
Mr Oreo
Made Men Music
Lyrics : Black Magic - Africa (Remix) Ft. Phyno, Reminisce & Vector
INTRO:
Hun, connect, ahn ahn, ah
Oun dun
Take it easy, africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yansh, my sister
Easy o africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yansh, my sister
E Easy o
VERSE 1:
I no like men wey dey yern anyhow
If I be NBC I go dey ban anyhow
GOAT I be ram? Anyhow
Free beef but in case I dey berm any cow
Everybody wanna feature the man anyhow
Even Kayswitch no dey feature D’banj anyhow
I go too hard the best in all rhythm
Punch lines wey dey give koko
From lagos to Delta to Isoko
Greg’s boy killing it intoto
Shout out to kcee boys no dey limpopo
Okay black magic back at it, rap as it, crack at it, crack as in dodododo, our rap at it onu
Girl I love your leg work
But your yanch too big its blocking network
Easy o
Prey!
VERSE 2:
Ah phyno on it
Nwa the jam too bad
I have to jump on it
Emego right why nge jueme wrong on it
Opa my turn enejeka ngojosia walietene
My nigga, icoza ze large
Carpenter, analia low idekam maths teacher
I rest in the game kaniabuza officer nwane
Easy o
Shi, nwabu fly chick
Wenakolo mogode nitinji kowole boutique
And they manawa the thick maloma rari musi
Like a poo in the plane baby am a fly shi
Ande peye na my crib baby ama show you
Etinse egi everything you think say I holy
See your yanch inebuke andia abat’obi
Selo dey play make I kasamboli natamtobi
Easy o, hun, gerrout…
HOOK:
Take it easy, africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yanch, my sister
Easy o Africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yanch, my sister
Easy o
VERSE 3:
Oda easy o africa
IBILE in capital
Oda see your yanch lakadasticker
Je’n le soju e bi car sticker
Ye easy o rora ma fire
See your bobby karikapapaya, biological, scientifical
Je’n te soju e ka lo spiritual
Body to body me rap sixty bars
O kun bi car pack, six fifty cars
O lo body filler bi panel beater
O de warm gan, you can’t shiver
Ye easy o for cheesy o
Kaka to fe kin ma fo yi o ma easy o
To ba pe mi n next time ma ni mo busy o
Ma je ki n lo pa’yan mi o fe lo prison o
VERSE 4:
No no no
First of all as a man separately
Original nonentity ehn ehn
Based On Belief don’t stop the play
Which time man go loose I say not today
Magic give them music magic on the flow
Magic in the bedroom panicking the girls
Magic mix and mastered magic on repeat
Magic from the south south wafi on the beat
Easy o
No dey shout make you talk small small
The only time me dey draw na when I drop okro
Me dey win when they see me them dey stop dey greet
Real nigga puff with me
Baby go forty and do your best
And if you don’t have baby you can use your breast
Stop forming fine girl here and doing phonee
Oh God I don’t know what I doing for them
Easy o
HOOK:
Easy, africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yanch, my sister
E Easy o Africa
One plus one, maths teacher
BOB in capital
See your yanch, my sister
Easy o…..
Lyrics: Waje - Onye ft Tiwa Savage
INTRO:
(Instrumental)
Oh oh
Oh…..
Na na
VERSE 1:
See as I dey here
My body dey sweet me
The love wey you dey give me
Dey make me dey kolo
Oh make this promise
You’ll never leave me
The love wey you give me pass silver or gold
CHORUS:
Baby I no go lie
No I’m not feeling no other guy
See as your loving dey make me feel
Me I will love you endlessly
Baby I no go lie
No I’m not feeling no other guy
See as your loving dey make me feel
Me I will love you endlessly
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
O o o o
O o o o o
O o o o
Chai ai
O o o o
O o o o o
O o o o
Chai ai
VERSE 2:
Oh my baby my honey
No need to spend money
I’m willing to follow you home… today
Cause the way you dey do me
My body is feeling
I need you my baby
Dont stay e e (stay away)
CHORUS:
Baby I no go lie
No I’m not feeling no other guy
See as your loving dey make me feel
Me I will love you endlessly
Baby I no go lie
No I’m not feeling no other guy
See as your loving dey make me feel
Me I will love you endlessly
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… Onye
My baby sharp… Onye
See I love oh I love oh I love this baby
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
(I love you baby)
O o o o
(I Love you baby)
O o o o o
O o o o
Chai ai
O o o o
O o o o o
O o o o
Chai ai
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… ( Chai ai ) Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
Baby fine… Onye
Ogorogonogo… (Chai ai ) Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
My baby fine… Onye
Ogorogonogo… (Chai ai ) Onye
My baby sharp… Onye
I love oh I love oh I love this baby
OUTRO:
W.A.J.E. Waje…
Yeah…
Its Tiwa Savage… yeah
Its spellz
Oh oh oh





.jpg)
.jpg)




